National

FG Declare Say Kidnappers And Bandits Na Terrorists

todayDecember 22, 2025 5

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Federal Govment don cut rope follow say any kidnapper or bandit go face di music just di way dem take dey treat terrorists.

Minister of Information, Mohammed Idris na im carry di mata for head as e take serious reach, siddon tori pipo dey tell dem for Abuja how di federal govment ready to wipe out any jaguda boi wey no wan allow Nigeria drink water keep cup.

According to Idris say di Federal Govment, now go dey use full counterterror law take tackle  bandits and kidnappers so dat pipo and community go dey safe.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app