National

FG Deny Cyberattack On Education Data Platform

todayJune 16, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Federal Ministry of Education don deny reports wey claim say hackers attack di Naija Education Management Information System, NEMIS.

For statement wey dem release on Tuesday, Director, wey bi di tuk tuk person, Folasade Boriowo, dey make mouth oh, say, dem nor born any jaguda boy to attack dia platform.

According to di ministry, all information for NEMIS, sti safe, secure and fully protected.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds