National

FG Hail Committee As Naija Collobi IMO Council Seat

todayFebruary 10, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di  Federal Government don commend nine members of Inter-Ministerial Committee wey help Nigeria secure Category C seat for International Maritime Organisation (IMO) Council, di Minister of Marine and Blue Economy, Dr Adegboyega Oyetola, yan on Tuesday for Lagos.

Oyetola tuk say di commendation follow di committee contribution wey naija Nigeria to win di seat for 2026–2027 biennium.

Nigeria secure di seat during IMO Council elections wey hold on Nov. 28, 2025, for London.

Di Minister say di achievement na big milestone for Nigeria maritime and diplomatic engagements.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app