Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say wi Federal Gornment don wash hand comot from electricity mata, dat Moving forward, electricity subsidy, dem nor go dey carry am alone.
Dem tuk say from 2026, di cost go dey shared between federal, state, and local governments.
Director-General of Budget Office, Tanimu Yakubu, ni yarn dis one, say, President Tinubu don direct make subsidy costs dey clear, tracked, and shared fairly among di other two gorment hand dem.
E warn say di old way don dey cause wahala, and dey slow di electricity market.
Written by: News Author
Electricity Subsidy Nigeria Electricity tariff Nigeria Power sector Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025