Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nor be small gbege say, boys dey hide for area as wi Federal Gorment 94,000 bring plan to recruit new security to battle insecurity.
For inside statement on Thursday by di Head of Protocol and Public Affairs, Torty Kalu, dey confamate dis tory.
Police Service Commission and Nigeria Police Force no even help mata at all, as dem declare say na about 50,000 new constables dem want to enter uniform by fire by force to boost manpower.
Dem don set di recruitment portal to go live from December 15, 2025, till January 25, 2026, and any Nigerian wey sure for himself fit dive inside apply.
Written by: News Author
000 New Security Officers 94 FG Security Recruitment 2025
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025