Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Federal Govment don talk say di gbege wey burst between Naija and America don settle well-well.
Information Minister Mohammed Idris yarn dis one on Monday for year-end briefing for Abuja.
E say Naija handle di mata wella and di talk help both countries lock hands stronger.
Di palava start afta US President Donald Trump threaten action over alleged killing of Christians for Naija, but FG say issue don die down.
Written by: News Editor 1
Diplomatic Spat Resolved FG Statement On US FG US Relations Nigeria Foreign Affairs US Naija Tension Settled
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025