Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di First Lady, Senator Oluremi Tinubu, talk sey wi oga Presido, Bola Tinubu dey work tireless make everywhere for Naija dey safe.
She yarn dis one on Thursday after di 2025 Children Christmas Brunch, wey shelle for State House Banquet Hall, Abuja.
Senator Oluremi still talk sey di gorment dey act quick and correct, say dem dey handle security wahala wella, citing, di recent rescue of school pikins wey jaguda boys bin kidnap.
Written by: News Author
First Lady Nigeria Statement Tinubu Security Efforts
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025