Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former Inspector-General of Police, Kayode Egbetokun, don charge im successor, Olatunji Disu, make e carry Naija Police go higher level.
Egbetokun tok dis one on Thursday during im pull-out parade wey hapun for Louis Edet House, Force Headquarters for Abuja.
For im farewell speech, Egbetokun officially hand over leadership of di Force give Disu as di new IGP thank wella, wella.
Written by: News Author
Kayode Egbetokun New IGP Nigeria Nigeria Inspector General of Police Tunji Disu
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026