Sports

Four Premier League Players Face Racist Abuse For Social Media

todayFebruary 23, 2026 7

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wolves striker Tolu Arokodare and Sunderland winger Romaine Mundle, say, fan drag dem wetin nor gud, do dem racist untop social media.

Dis dey come afta Burnley midfielder Hannibal Mejbri and Chelsea defender Wesley Fofana sef receive abuse afta dem draw 1-1 for Stamford Bridge.

Wolves don express dia frustration say belle nor sweet dem as bad belle pipo racially abuse Arokodare afta im miss penalty and Palace con win dem 1-0.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app