Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Gobe burst for Auchi, Edo State, as one tanker wey explode kpai kpai pipo for di areas.
According to police tuk tuk of Edo state, Eno Ikoedem, wey confamate di tori, na Wednesday around 6:30pm for evening na dis gbege sup.
People dey ask, who dey involved, how e take happen, and how many pipo dem fit don jam.
Once more detail come, u go get am for di channel.
Written by: News Author
Auchi tanker explosion Edo State fuel tanker accident
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025