Konfam Mornin Jollof

Funky Palace – Why Some Men Dey Cheat Afta Dem Make Am and Wetin E Dey Do Marriage

todayJanuary 29, 2026 10 8

Background
share close

Why some men dey change once dem don make am for life? For dis video, we go talk about why cheating dey happen after success, how e dey scatter marriage, and the lessons both men and women suppose learn from am. Na serious discussion about values, self-control, and how person suppose remain humble and grounded even when money and achievement don come.

Written by: Admin konfam

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app