Sports

Germany Beat Ghana 2-1 As Undav Finish Dem Late

todayMarch 31, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Germany don give Ghana dia second defeat for dis international break beating dem 2-1 with Deniz Undav late goal.

Kai Havertz naim score first from penalty give Germany di lead.

Ghana, wey lose 5-1 to Austria before, try fight but no fit stop Germany attack.

Germany don win seven games straight now, and dem don win three and draw two for five matches against Black Stars now.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app