Politics

Governor Fubara Brother eye di top political seat for Rivers

todayMay 28, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Ambassador Blessing Fubara Senior, Governor Siminalayi Fubara senior bro, don declare for Port Harcourt say im dey kamkpe for the Rivers

governorship race under NDC flag.

The man yarn dis one with im yamchop mouth give tori pipo say he carry full energy come to restore peace for rivarians

Fubara Senior dey drop this hard tuk, after Im younger Bro Sim face beta frustration for di seat based on bad market politics wey im do with minister Wike.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds