Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Abia State Governor, Alex Otti, don clear say e no get plan to waka comot from Labour Party like Peter Obi wey be 2023 presidential candidate.
Otti tuk dis one on Tuesday during him monthly media briefing wey hold for Umuahia, Abia State capital.
Governor yarn say Peter Obi don personally tell am say e wan leave Labour Party.
Otti add say e dey fully support Obi decision and respect the choice wey Obi don make.
Written by: News Author
Governor Otti Peter Obi ADC Move
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025