Sports

Heartland Coachie Amuneke Vow To Show Sunshine Stars Peper For Akure

todayDecember 10, 2025 6

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Di fight for promotion don dey heat up for wi national league, say heartland technical adviser, Emmanuel Amuneke don yarn full ground say im team go put body make dem win against sunshine stars.

Di naze millionaires dey ready for Nigeria National League, NNL, matchday five wey go hold for Akure today Wednesday.

Last weekend, Heartland beat Inter Lagos 3-2 for dan Anyiam Stadium, Owerri.

Amuneke dey confident say dem fit carry all di three points from sunshine stars match.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app