Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Kogi State Govo, Usman Ododo, dey vex wetin nor good say im nor wan use im two korokoro eyes see any jaguda for im state, so like dis im don order make security go pull down all terrorist hideouts for Okene Local Govment Area, say like dis security pipo don buy waka destroy one suspected ISWAP camp for Sambel, Idoji.
As security sources tuk, say extremist activities dey increase for di area every day.
State Govment don promise say dem no go rest until dem completely flush out all criminals to bring permanent peace and stability to Kogi State.
Written by: News Editor 1
Kogi government fights terrorism Kogi State security crackdown Ododo raids terrorist hideouts Okene security operation news Okene terrorist hideouts uncovered
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025