National

How Ondo Church Elder Go Kpai For Inside Hotel Room

todayJune 23, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Ondo State Police Command don begin touch light di death of church Elder, Omotayo Fajana, whether senior man go migrimor, no body know, say dem find im body for hotel inside Akungba-Akoko.

Di 71-year-old pastor bin dey town for one church programme where dem suppose install am as Baba Aladura for Church, Okerigbo.

Police tuk, tuk person, DSP Abayomi Jimoh, konfam di incident and tuk say dem don arrest three people wey dey help with investigation.

Im also tok say dia first findings raise concern over how dem carry di body go mortuary without any doctor first konfaming say di man don kpai.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds