By: Esther Ayoola
Di Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission (ICPC) don go break enter di Abuja house of former Kaduna State govo, Nasir El-Rufai, like jet li, to search for possible corruption-related evidence.
El-Rufai media adviser, Muyiwa Adekeye, ni dey konfamte dis mata give tori pipo on Thursday.
According Adekeye, dem waka enter the house around 2pm and start dey search every corner of di property.
El-Rufai lawyer, Ubong Akpan, sef, don condemn the action, say e dey unlawful and e violate im client fundamental rights.