Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Ikorodu City FC collobi beta 4–3 winners against Warri Wolves FC for NPFL Match Day 32 putting pressure for di title race.
Abayomi Ayodeji nah im open di scoring for 8th minute, Joseph Arumala add another, but Warri Wolves begin chase di game very early.
Ikorodu City sti score own goal and Tosin Oyedokun make am 4–2 before Wolves finish with late goal for 94th minute.
Coach Bright Ozadegbe sha praise im players, say dem show Korrect determination, and Ikorodu City still dey third with 52 points.
Written by: News Author
Ikorodu City FC Nigerian Football League NPFL 2026/27 Warri Wolves FC
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026