National

India Deport 32 Naija Suspects Say Dem Go Sell Weed For Obodo Oyinbo

todayDecember 9, 2025 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Kwake yoyoo, awhoo, say Indian authorities don bundle 32 Nigerians comot for their country says dem join body for  one deadly transnational drug cartel.

According to Reports, investigators trace di whole operation reach one Naija kingpin wey dem dey call “Nick,” wey don waka disappear and dey wanted for plenty drug cases.

Elite Anti-Narcotics Group officers still  join bodi tuk their own that,  all di Nigerians wey dem grab for Delhi na workers under this same drug oga.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app