National

INEC Present Budget Say Na N873.78 Billion Dem Wan Take Run 2027 Election

todayFebruary 13, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Independence National Electorial Commission, INEC, say na N873.78 billion dem wan spend for di 2027 general election, anything less, fit make di election shake oh.

Di chairmo, Joash Amupitan, tuk dis one on Thursday wen e present di 2026 budget proposal to National Assembly Joint Committee on Electoral Matas.

Di breakdown show say Election Operational Costs (dat is only tools) go reach N375.75 billion, while Election Administrative Costs go N92.31 billion.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app