Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Iran presido Masoud Pezeshkian, don konfamate say Iran nuclear tuks wit US don show “encouraging signals,” but Iran dey ready for anything.
Presido Masoud dey tell tori pipo on Sunday, say, dem want peace and stability for di region.
Dat, Third round of tuks go hapun for Geneva dis Thursday wit Oman as di peacemakers.
Nor be amebo say, Di first two rounds of tuks no get big breakthrough, but both side sti dey positive.
Written by: News Author
Iran confirms talks with US Iran nuclear negotiations Iran–US talks US Iran diplomacy
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026