Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Joint Admission Matriculation Board, JAMB, don begin di sales of 2026 UTME and Direct Entry registration forms.=
Say, Registration go start from Monday, 26th January go reach Saturday, 28th February, 2026, and di exam go hold for April.
According to JAMB website, Candidates must get National Identification Number (NIN) and dem suppose dey at least 16 years old by 30th September, 2026 to fit register.
If any person never reach 16, dem fit still try, but dem go need show say dem sabi book for di exams by scoring at least 80 percent.
Written by: News Author
2026 UTME Registration Direct Entry Registration 2026 JAMB JAMB Registration Portal
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025