National

Kano State Govo Yarn Say E Go Stop Delay For Public Workers Benefits Payment

todayDecember 18, 2025 3

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Kano State Govo, Abba Yusuf, don yarn say e no go allow public workers suffer delay for their benefits again.

Di pledge come Wednesday as e dey pay severance, accommodation, and leave allowance to 1,371 former councillors wey serve between 2021 and 2024.

Di payment ceremony hold for Coronation Hall, Government House, Kano, and na di last batch of payment.

In total, government don release ₦8.26bn to make sure all beneficiaries collect wetin dem suppose get sharp-sharp.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app