Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Three govos, AbdulRahman AbdulRazaq of Kwara, Usman Ododo of Kogi and Biodun Oyebanji of Ekiti ni go visit di pipo wey terrorist attack wunjor for Woro community inside Kaiama LGA, as dem dey receive treatment for General Hospital, Ilorin.
U sabi say, di attack wey hapun last Tuesday for Woro and nearby Nuku communities, kpai kpai about 100 pipo and drive many residents comot dia houses.
Uptop yarnings with tori pipo for Gornment House, Ilorin, Governor Oyebanji say di attackers na wicked pipo and say dem ma stand fit with di Kwara state gorment untop di mata.
Written by: News Author
Abdulrazaq Ekiti governor Kogi governor Kwara attack
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025