Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former AGF and Minister of Justice, Abubakar Malami, him son Abubakar Abdulaziz Malami, and one other person, on Tuesday, don plead not guilty to 16-count money laundering charge, EFCC talk.
Dem appear before Justice Emeka Nwite for Federal High Court, Abuja, where EFCC say dem conspire to hide, disguise, and keep money wey dem get from illegal activities.
EFCC filed di charge, saying dem allegedly buy properties worth over N8.7 billion illegally.
You go remember say, Court arraignment happen to make dem answer di 16-count charge and set legal process for the case.
Written by: News Author
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025