National

Maryam Sanda Death Ruling Stay As E Be

todayDecember 12, 2025 5

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Supreme Court no change mouth, dem uphold di death sentence wey Maryam Sanda collect.

Di court, for a 4–1 decision, confirm say nothing dey to change di original judgment.

All di grounds wey she take appeal, dem cancel am and call di case empty.

Justice Moore Adumein, for di lead verdict, confirm say prosecution show enough evidence to nail di matter.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app