Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Maryam Usman don become di first Nigerian wey dem don confirm say go compete for di new Enhanced Games wey allow athletes use performance-enhancing drugs.
Di Games, wey Australian businessman Aron D’Souza start, go hold for May 24, 2026 for Resorts World, Las Vegas.
Maryam na 35-year-old weightlifter wey don represent Nigeria for three Olympics and even win bronze medal for 2008 Olympics.
She still get four African Championships, Commonwealth Games gold, and bronze for 2011 World Weightlifting Championships.
Written by: News Editor 1
Drug Enhanced Games Nigeria enhanced games athletics news Nigerian sports controversy Usman
todayJanuary 22, 2026 10 2
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025