Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Super Falcons defender, Michelle Alozie, don troway salutation to her Nigerian teammates say her nomination for FIFPro World XI na big recognition of her hard work with Nigeria national team.
According to sport aproko pipo, dem include Alozie among di 26 players wey make di 2025 FIFPro World XI nomination list for October.
FIFPro World XI na di only global football award wey professional footballers themselves dey vote for.
Alozie na one of three African players wey enter di list, after she play key role for Super Falcons historic 10th WAFCON title win for Morocco, alongside Ghizlane Chebbak and Barbra Banda.
Written by: News Author
FIFPRO World XI Nomination Michelle Alozie
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025