National

Na Im Be Say, Naija Govt And ASUU Don Finally Hammer New Deal

todayDecember 24, 2025 12

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Finally finally say wi Federal Govment and di Academic Staff of Universities don finish dia long negotiation over di 2009 FGN–ASUU agreement.

ASUU share dis update for dia official Facebook page on Wednesday.

Di new deal go start from January 1, 2026, and e go dey reviewed every three years.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app