Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Naija football fans don vex uptop wetin play for Morroco yesterday, dey accuse Ghanaian referee, Daniel Laryea, say im officiating wey favour Morocco for no make Super Eagles loss dia semi-final match on Wednesday night.
Super Eagles lose 4–2 on penalties afta Chukwueze and Onyemaechi miss dia spot kicks, as di match end goalless afta extra time for Rabat.
Fans tuk say refereeing no balance at all, as Nigeria commit 29 fouls and collect two yellow cards, while Morocco commit 19 fouls and no collect any card.
Written by: News Editor 1
AFCON Eagles penalty loss Ghana referee controversy Ghana referee under fire Naija fans reaction Nigerian fans bash referee Super Eagles penalty defeat
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025