Entertainment

Ned Nwoko Yarn Say Regina Daniels Negative Drug Test No Mean Anything

todayJanuary 9, 2026 22

Background
share close

By: Esther Ayoola

Senator Ned Nwoko on Thursday, yarn say Regina Daniels negative drug test no mean anything, say na temporary abstinence.

E post for im X page say recovery no be social media show, and no fit come from just one test result.

According to am, short break no solve di real gbege as recovery need time, honesty and professional support.

Di statement come from im media team, and di marras don already cause plenty plenty tuk online.

Written by: News Author

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 10


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds