Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Chairmo and Chief Executive Officer of di Nigerians in Diaspora Commission, NiDCOM, Abike Dabiri-Erewa don drag Mozambique say, why dem go arrest 42 Nigerians for dia kontri
Inside statement for Abuja on Sunday, she say di mata nor make brain at all, and so make Mozambique gorment release dem immediately or charge dem to court if dem do any crime.
NiDCOM complain be say, why be say na only Nigerians dem arrest, dey suspect xenophobia attack.
She tuk say proper way na to take dem go court, no be just to hold dem for cell.
Written by: News Author
Abike Dabiri-Erewa Mozambique Nigerians in Diaspora Commission
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026