Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Di Nigeria Labour Congress just area dey ginger Nigerians make no body gree for any tax law wey magic don enter, wey dem nor understand.
Un top yanings with tori pipo for Abuja, NLC President Joe Ajaero talk say such tax policies dey make pipo trust for gorment.
E stress say tax justice mean say di rich must pay dia fair share and all unfair taxes against workers and poor people must stop.
Ajaero add say real reform need openness, fairness and wide consultation, not rushed laws driven by politics.
Written by: News Editor 1
fake tax laws Nigeria labour union reacts to tax laws Nigeria tax reform controversy NLC tax law protest NLC warning Nigerians
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025