National

NMDPRA, NUPRC Oga Dem Resign As Dangote Petition Shake Sector

todayDecember 18, 2025 3

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Nigeria petroleum sector don enter gbege as NMDPRA CEO, Farouk Ahmed, and NUPRC boss, Gbenga Komolafe, don resign Wednesday.

Di resignations follow wahala wey Dangote Group President, Aliko Dangote, bring up over fuel import, pricing, and regulator wahala for downstream sector.

Dangote don accuse Ahmed of economic sabotage and drag matter go ICPC, yarn say regulator spend about $5m for im pikin education for Switzerland.

Di shakeup don cause fresh uncertainty for Nigeria petrol sector as stakeholders dey watch how di mata go settle.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app