National

NURTW Beg Presido To Recognise Baruwa As Dia Chairmo

todayMarch 27, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lawyer wey dey represent Comrade Ibikunle Baruwa, Tolu Babaleye, don call on Presido Bola Tinubu make im put bodi for di wahala wey dey shake National Union of Road Transport Workers, NURTW.

Oga Laywer say gornment suppose recognise Baruwa as di real National President since courts don already rule in im favour.

Babaleye yarn dis one for Abuja as e stand with Baruwa and im supporters.

For di union dem says dem nor understand why one man go dey one sit for 30 years.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app