Sports

Nwabali No Shakement For Super Eagles As Dem Qualify For Afcon Round Of 16

todayDecember 29, 2025 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Super Eagles goalkeeper Stanley Nwabali say e no dey worry about say Nigeria never keep clean sheet for di 2025 AFCON, as e dismiss talk say di defence get problem.

Nigeria don concede three goals for two Group C matches but still score five, beating Tanzania 2–1 and Tunisia 3–2 to qualify for round of 16.

Even though people complain say di team dey concede, di super eagles don buy waka enter round of 16 and na only three teams don run am, di other two na Egypt and Algeria.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app