Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di labour party 2023 presidential candidate and former Anambra state governor, Peter Obi, don clear men doubt say e go run for 2027 presidential election.
E make di announcement on Sunday night, during live X space session wey @obidientupdate host, e explain everything about him political future.
Mens and better yanriyans gather for di X space, enter meeting with obi.
Obi use di chance tuk about Nigeria economy, security issues and governance, as e explain wetin e believe fit move di country forward.
Written by: News Author
Obi political plans Peter Obi 2027 elections
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025