Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Managing Director of Ogun State Waste Management Agency, Mr Abayomi Hunye, yarn on Thursday for a media parley wey Nigeria Union of Journalists, Ogun State organise, say no be true say him dey collect money from members of Ogun Waste Management Vendors and Recyclers Association.
Him tuk say all payments dey go straight into agency account, and nobody don ever pay money enter him personal account.
Hunye add say if association continue, e fit drag dem go court for defaming him character. Him also wonder why anybody go call gornment collection extortion.
Written by: News Author
Abayomi Hunye No Extortion Nigeria Ogun Waste MD Ogun Waste Scandal
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025