Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Chief of Defence Staff, Olufemi Oluyede, don tell troops of Operation Fansan Yamma make dem continue serious fight against bandits and criminals for North-West.
Im yarn dis one when he visit dia headquarters for Gusau inside Zamfara State, where e check how ready di soldiers be and discuss security wahala for di area.
According to Oluyede, say Naija must be saved by all means, no excuse.
Written by: News Author
bandits in Nigeria Chief of Army Staff Oluyede fight against banditry Nigeria security news NIGERIAN ARMY Oluyede troops warning Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026