Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Ondo State Govo, Lucky Aiyedatiwa, enter area oh dey ginger mehn for all ministries, departments and agencies say make dem show workings, deliver projects and programmes wey people dey expect.
Him yarn dis one on Monday for Ondo First Working Day Prayer Meeting for 2026 for Governor’s Office, Akure.
Governor Aiyedatiwa sha beg citizens make dem support government by dey patriotic and responsible.
Written by: News Author
Governor directive Ondo Ondo development projects Ondo infrastructure projects Ondo State government
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025