National

Ondo Police Gbab Notorious Cult Leader Bella For Owo

todayMarch 16, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Ondo State Police Command don arrest one suspected cult leader wey dem dey call Akinwale Tomiwa for Owo, Owo Local Government Area.

Police tuk, tuk, DSP Abayomi Jimoh, say di arrest hapun on Sunday afta Special Anti-Cultism Squad for Akure get correct intelligence.

Di Police say Tomiwa, wey pipo sabi as Bella, dey involved for killing of one Rufus Giwa Polytechnic student, Ojo Peter and other crimes.

So like dis say, Tomiwa dey under go interrogation for di Ondo state police command.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app