Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Traders for Onitsha Main Market don reopen dia shops afta dem comply with directive from Anambra State Governor, Chukwuma Soludo.
Soludo bin order,say make dem shut down di market for one week last Monday because some non-state actors dey enforce Monday sit-at-home.
Governor warn say if traders no reopen afta di one-week shutdown, di market fit close for anoda week or even longer.
Afta one week wey economic activities stop, traders don begin dey enter di market again to resume business.
Written by: News Author
Anambra State Government Onitsha Main Market Onitsha Traders
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025