Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Osun State Govo, Ademola Adeleke, say im dey scent foul play, dat di APC dey threaten to use “federal power” run di next governorship election.
E yarn dis one for one statement wey im tuk, tuk, Olawale Rasheed, release on Sunday.
Adeleke advice di APC to use dia federal power do correct governance, no be to play politics for election.
E accuse APC for Osun dat, na dem dey spoil President Bola Tinubu name, advising dem to play clean politics for di election.
Written by: News Author
Adeleke vs APC controversy Election rigging Osun State Osun gubernatorial election news Osun State election 2026
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026