Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Pipos Democratic Parti don put accusation for wi Federal Government head, say, dem dey marginalise governors, ni make everi bodi dey run enter all progressives congress.
PDP tuk, tuk, Ini Ememobong, clear dis one for TV sitdon tuk, say many governors wey don leave PDP dey do am to “connect to centre make dem fit carry benefits go back dia states.”
E add say, di Tinubu government no dey treat all parties equal, and e dey risk Najia democracy.
Written by: News Author
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025