Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di pipos democratic party factional Board of Trustees (BOT) wey dey follow FCT Minister, Nyesom Wike, don talk say dem go work hand-in-hand wit di PDP National Working Committee (NWC) to make sure di party balance well.
Di Chairman of di factional BOT, Senator Mao Ohuabunwa, yarn dis one on Sunday for di opening of dia meeting wey dem hold for di Minister Life Camp residence for Abuja.
Ohuabunwa talk say di faction dey serious to strengthen PDP internal structure dem.
Written by: News Author
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025