National

PDP National Chairmo Turaki Confamate 29 Chairmen Across States

todayDecember 10, 2025 9

Background
share close

By: Esther Ayoola

The Pipos Democratic Parti  national chairmo, Tanimu Turaki (SAN)  don wia long nika, with long wire clear di air say, nothing like faction, nor divide for inside di parti,  say PDP still be  one house,  and dat 29 state chairmen tanda  gallant dey await  confirmation to work.

Turaki dish di tori live for Abuja Wednesday during PDP state chairmen meeting, where 29 land physically for screening.

he remind dem say PDP governors don  sign and stamp di Ibadan convention wey happen November 16, wey install Turaki and him team for four-year mandate, and no court judgement anywia, and dat na work dem dey like for the 2027 general elections.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app