Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Di Pipos Democratic Parti National Chairmo, Tanimu Turaki (SAN) don wia long nika, with long wire clear di air say, nothing like faction, nor divide for inside di parti, say PDP still be one house, and dat 29 state chairmen tanda gallant dey await confirmation to work.
Turaki dish di tori live for Abuja on Wednesday during PDP state chairmen meeting, where 29 land physically for screening.
E remind dem say PDP governors don sign and stamp di Ibadan convention wey happen November 16, wey install Turaki and im team for four-year mandate, and no court judgement anywia, and dat na work dem dey like for di 2027 general elections.
Written by: News Editor 1
PDP leadership update PDP national chairman news PDP national leadership PDP Turaki confirms chairmen
todayDecember 10, 2025 18 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025