National

PDP Pick Senator Sandy Onor As Dem Consensus Presidential Candidate

todayMay 27, 2026 6

Background
share close

Di Pipos Democratic Party (PDP) don pick Senator Sandy Onor as dia dia general market  candidate for di 2027 presidential election.

Na di Chairmo of di PDP Presidential Primaries Collation Committee, former Governor Samuel Ortom, make dis announcement with im yamchop mouth  for Wadata Plaza inside Abuja on Tuesday.

Di committee pipo yarn say dem do plenty consultations, dat all di oracles hear dia voice before dem finally choose di candidate

Senator Onor stand as di only person wey choose to contest afta im  buy  expression of interest and nomination forms earlier dis month.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds