Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Pipos Democratic Party South-West leaders don praise Seyi Makinde, say im na senior man behind Naija multi-party democracy.
Dem yarn dis one on Monday for press conference wey dem hold for Ibadan.
Party’s Zonal Publicity Secretary, Chief Sanya Atofarati, naim carry im mouth take explain dis mata for di press conference
Im say, Oga Makinde don show true character through im policies and actions, and dat na man im be for democracy.
Written by: News Author
Governor Seyi Makinde Oyo State governor PDP South-West Peoples Democratic Party South West Seyi Makinde
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026